The Nigerians in Diaspora Commission don tell the federal government say Dem nor go abandon Naija pepo wen Dem just show from South Africa. The Chairperson of the Commission Abike Dabiri-Erewa say the Federal Government dey do every every to make sure say those wen Dem lost properties for the garbage get compensation from the South African government. ————————————————————————-
Watch More: https://bit.ly/2KLQxbI
Xenophobia Attacks: “Govt Go Assist Affected Nigerians” – Diaspora Commission : Nigeria Business News
October 16, 2019 by maximios • Blog