Xenophobia: S/African Govt. Don Finally Apologise to Nigerians : Nigeria Business News

South African Government on Monday don do formal abeg abeg give Naija pepo and the Naija Government for the xenophobic gbege for foreign nationals wen Naija join for dia country. President Cyril Ramaphosa’ Special Envoy to Naija Jeff Radebe, troway the ABEG YANS as he meet with oga Presido Muhammadu Buhari for the Presidential Villa, Abuja, on Monday. ————————————————————————-

Watch More: https://bit.ly/2KLQxbI